Winnie's birthday cake made by mummy (@trendyevents)
I look up, look down, ground no level as per wad wey no dey for hand but I talk say this my pikin wey sweet, I must do something for am even though na cake. Fish no go dey inside river and e no see water