Naija, na so we see am oooo!

Words
159
Reading
1 min
Listen
Play
8y

I hear say baba presido wey e hand clean well well dey take #86million take cut e hair oooo.
So one bobo wey get salon wey dem dey call 'Hiltonclean barbers' him name na Alfred Umoh talk say make baba show for him end come dey cut hair free so that the money no go dey enter for where we no dey see ooo.

IMG-20180622-WA0000.jpg

look inside here oo

Dem talk say e for beta make dem sofri use that money build primary health centre for Akwa Ibom wey be him place sake of say this government need help, no be small.

Na hear I hear am for here ooo no be me talk am ooo

How una see am?

Make una talk put, upvote, resteem and waka follow una sister wey dem dey call trendyevents@trendyevents

Una do well as una reach my side ooo!

I dey hail una dooooo, in the Edo/Delta way ooo.

Naija, na so we see am oooo! | Ecency