Adamu Ciroma Dies At 84

Words
41
Reading
1 min
Listen
Play
8y

The baba wey dem dey call Adamu Ciroma don die today. The baba na former Central Bank of Naija Governor, Agriculture and Finance minister and ogbonge person for People's Democratic Party. He been dey sick naim he die for Abuja hospital.

Adamu Ciroma Dies At 84 | Ecency