Login
Discover
Waves
Communities
Write
Login
Signup
@lunarharmony
61
Followers
4
Following
2
Follow
Email digest
Resource Credits
Available
Used
Created
2024-01-10 17:57
RSS Feed
Subscribe
Posts
Blog
Posts
Comments
Communities
Wallet
lunarharmony
Freewriters
2y
inverted One : A Freewrite
Na when something like "inside AFCON and Euros which one is better?" Na this kind question u fit start write those epistle Person na Wamuonso friend and u expect am not to glitch I don't engage
$ 0.505
209
lunarharmony
Freewriters
2y
Every Club : A Freewrite
You guys need to start thinking for yourself That question was just a simple question baba, which one u enjoy pass inside afcon and euro..no body asked about the qualities..if u enjoy Euro just say I enjoy
$ 0.622
247
lunarharmony
Freewriters
2y
The Comaprison : A Freewrite
Annoying review or wetin actually happened No forget say the country wey host am no know football So because e no talk for group when you and endy dey yarn mean say e no dey active Saw you guys celebration
lunarharmony
palnet
2y
Being Happy : A Freewrite
Morata go still start Yes na Age they their side and they go dey the pick of there career Form fit drop. One player fit just turn up. Injury fit dey too. When Spain won the Nations league (just last year),
lunarharmony
palnet
2y
Loosing Back : A Freewrite
He came back stronger, played with all his might with passionate players ready to die for him on the pitch, he came back he won he saw he conquered I love this post. I showed this post to my family &
lunarharmony
palnet
2y
Same Logic : A Freewrite
I use VN explain to Chelsea fans earlier today why Palmer is best start from bench but non listen, I had to repeat some of the thing I talk again this night Na weytin I dey wait for since be this bro So,
lunarharmony
palnet
2y
His Position : A Freewrite
Do you know who won it? Which big boys remain for Spain wey u feel say they drop?? Naso Southgate for dey bench Yamal because na years old But if I be England coach I go de introduce palmer earlier than
lunarharmony
palnet
2y
HIs Goal : A Freewrite
Also, meaning u take Palmer as plan B Thanks, Olmo won due to assists, Made more impact than both of them Cos he scored? Cos he gave that assist Maguire can give? Are these the impact u dey talk? But ehnn,
lunarharmony
Freewriters
2y
Selling None : A Freewrite
I never blamed Ragnick for his time at United, some things r beyond d coach. However these young guys can learn, Arteta learnt. Hag made mistakes in recruitment, but he's wiser now and will be wiser in
lunarharmony
palnet
2y
Hard Ethics : A Freewrite
I'm sure you didn't see that in my text except you decided to interpret it that wayI remember those times back then, I no like you at all. But all of a sudden for the past few weeks, I don dey love you
lunarharmony
palnet
2y
Yourself Deal : A Freewrite
Not only us oh. Una think say na only Nigerians report account? Na Indonesia and indians coordinated the attack in their groups. But na we dey talk pass.They said Mr Tola don deactivate his account kee?
lunarharmony
palnet
2y
Team Players : A Freewrite
Na bargaining power and he know say borehole dey spend money like tif But the werey de bargain ..e wan blow pass the company The guy fit good die… But if he’s not better than their best dev, dem go use
lunarharmony
palnet
2y
Got Clauses : A Freewrite
It is obvious This life… Top earners dey chill for hospital beds. Low earners dey play well Hahah Bayern wey de pay like orobo people, they stingy die Walahi I go soon curse that man The guy no wan go
lunarharmony
palnet
2y
Unserious Beings : A Freewrite
And Ragnick's Austria won today Rabiot Jus imagine him Them suppose ban am from football ni Even my grandma go play that ball Why e wan pass As in enhh.... Ball wey dey him best foot Good good.. Madueke,
lunarharmony
palnet
2y
The Drink : A Freewrite
I just watch am for news just now again, I don't vex off tv..which kind of painful situation bday. Death na wa for am o How one family go lost children at ones....it's hard to take Something just land
lunarharmony
palnet
2y
Great Points : A Freewrite
Also, in all of these, as of this year this same Mbappe was , fucking year old . Even Real can't guarantee him playing time. It doesn't add up If he was already hitting his prime then, Real Madrid can
lunarharmony
palnet
2y
Didn't See : A Freewrite
“When Ronaldo leaves Real Madrid, he will come” Was there any plans for Ronaldo to even leave ? No because Wetin happened? I’ll even post the statement from Mbappe according to Vadim. I dey come How old
lunarharmony
palnet
2y
Eagles Boys : A Freewrite
I never understand the game sefThanks to those who used my ref link. I don cross 3k. MerciWe no plenty so the $10m dollars them raise suppose go round wellmake dey give me $200k out of the $10m🤲Wetin
lunarharmony
palnet
2y
Creating Time : A Freewrite
Mr Money na OG normallySo una dey jam rema for day Rinse am with asake for nightHe dey try now Sha The feature with wizkid dey okay ShaWhy be say everybody dey go normal road, you dey pass highway? Wetin
lunarharmony
Freewriters
2y
Selsi : A Freewrite
Nah why him put hmmm Na still bashing Wizkid no make hin money? Adding sancho again to this super squad Tf. This should be illegal bro How you go just wake up wan buy person best players Would keep this
← Latest
Older →