Creating Time : A Freewrite

Words
234
Reading
2 min
Listen
Play
2y

image.png
Mr Money na OG normallySo una dey jam rema for day
Rinse am with asake for nightHe dey try now Sha
The feature with wizkid dey okay ShaWhy be say everybody dey go normal road, you dey pass highway? Wetin cause am? High way?The song no sweet koboPhyno on the highwaySeyi gba fans go soon comeSeyi Vibez na my guy. Na Midkid kill that song.The song dey okay ShaSunday Puff mad gaan 馃ス馃尓锔廍 love wizkid pass hin educationNo wonder him dey do as he dey doSeyi dey try馃槀馃槀
E jus dey do too much
How many projects already?Can鈥檛 see your name among the backroom staff

Thought you鈥檙e working with EtH馃槀Asake get 2 albums
Both still dey spotify top 10No gree for him abeg hold him for neckNigga just drop songs like water
After all na rubbish you go dey see up and downAsake Projects na top-notch. Even his first one, the EP.This is definition of good music
Not DC cana gbemi trabaWerey I dey watch matchThat song ehn
E dey touch unwanted placesBaby why why why you dey fear, Mr. Money just wan dey with you seh,

I came here to turn up o sha mo never ever go fall in love on the dance floor oshey!Watched it guy

This guy is too good

Imagine beating Novak in 3 straight setOmo
Time to retire for Novak
Them don tryAbeg which time England dey play?

Creating Time : A Freewrite | Ecency