Team Players : A Freewrite

Words
260
Reading
2 min
Listen
Play
2y

image.png
Na bargaining power and he know say borehole dey spend money like tif
But the werey de bargain ..e wan blow pass the company
The guy fit good die… But if he’s not better than their best dev, dem go use cain pursue am.
Olise wan collect money pass Palmer, The guy confidence high pass as e good sha

Na agba sha
Make boeley vex sue the werey for that audacity sef
Me support Olise oooo
If no be finishing, na ChukwuEze mate for ball.
Thank God we no spend this. E pain me small though, he would have been an instant upgrade to our RW, but then, he will block the paths of other youngsters. I'm excited for the future. We have madueke, Angelo, paez, Estevao, Omari and Palmer for that position. Nah greed dey make us go for him.
Baba see boeley funds e wan milk am
abeg I dey find internship, Make I talk fast first, And one of my guy company dey find last week o… Which role?
Thank God you know say borehole get greed

He wan pack all the players put for e team, He gets serious greed, Cloud engineering Borehole no get sense, Borehole no know wetin he dey do, I go start internship with HNG next month sha
I swear ehn, if no be wetin. Abramovic don do keep for Chelsea, Borehole fit don put the club up for sale
Okay. Na FrontEnd role be the role..
I’ll be on the lookout…Nah Laurence Stewart and Paul winstaley no really get sense sha.

Team Players : A Freewrite | Ecency