I never understand the game sefThanks to those who used my ref link. I don cross 3k. MerciWe no plenty so the $10m dollars them raise suppose go round wellmake dey give me $200k out of the $10m馃げWetin fast take concern this matter?I no use oga, no b u go tell me wetin i go doWallet no dey connect for me ooo...and na ur link I use...which browser u useNa the way hamster combo con they rare 馃槀馃槀E dey cost pass rewardChrome. I picked TokenpocketSend me motivational funds so I can do itdem dey mad. wait shey dey wan dey whine m niYou forgot that crypto na copy copy馃槀馃槀E fit be the same team sef馃槀馃槀I'm not doing anyone again till I see my darling eaglesMake den do eagles na...as in Super eaglesAll of them just dey whine somebodyWhat needs to be done to get this much 馃