It is obvious
This life…
Top earners dey chill for hospital beds. Low earners dey play well
Hahah Bayern wey de pay like orobo people, they stingy die
Walahi
I go soon curse that man
The guy no wan go Chelsea
Lol, them dey pay now oo
Lol ..wetin concern united?
Foul on Dembele.
Van Dijk shud do some defending now
Na wetin I de sense bdat sha
SMH
Nah united dey give wages wey dey jull player career
I no sure say they pass wey de earn well for there
Yeah, top profiles
His clause was actually Champions league mandatory 💯
....
So it's possible
I shake my head for u sir
Na just wetin dey be that
He knew what he demanded for
He knows say them no go wan pay am and palace wan cashout on am
That man de produce is weed by himself
Orstein said it wasn't
Honestly
He should learn from Saliba.. 😎👀
But una de UCL NA
Him get clause?
Clause or condition?
I no say na wetin that fraud man actually mean..I no wan talk