Annoying review or wetin actually happened No forget say the country wey host am no know football So because e no talk for group when you and endy dey yarn mean say e no dey active Saw you guys celebration though I was working then Ask am if I talk anything about Euros group stages games He already agreed he didn't watch more than one.. now rest From there on, na reviews I dey follow You didn't watch something but you Wana write it off U watched all the games, u suppose know I watch them pass u wey dey talk but no be money I no go long am Lemme read and ignored that pathetic Ronaldo fan that just jumped into a conversation Did you see the madness that happened today? Unto say I say that competition no sweet pass Sunday set for my area They should better not host the world in USA The match was delayed for two hours I see say them don shift am again Moya cross leg dey work dey go until I come to see say them don later start Fuck Copa America That AFCON was fucking i
Very simple question Same age Spain use win trophy o See how them dey play like people wey no dey train Casemiro don tire for middle He no see good person play with atall Evans wan die for defense Which one did you enjoy most? Thanks you very much..... Ur observation is yours and yours alone Na just warm up game baba..relax So for ur mind I dey yab them ? Game wey be say if u watch am well them wan make those people score self I think say u wan start dey mad on them from now We get una self for this preseason Na so I see am ooo...make slot first use una learn work This is the question
Very simple, u wan prove something
Na now I see why we no dey ever dey same page Na u we go play before me and man city go play arsenal plate match Maybe make we organize class on how to answer kweshion Na Surulere boys Manchester united de use sef Afcon definitely..
For a neutral like me, it was a thrill to see underdogs springing surprises, which I think was more in the Afcon.
Afcon it is for me. Uno sabi pass the group of journalist wey post am Sha You enjoyed AFCON personal note like wise every Africa and lover of Africa football because of the enormous improvements which we all applauded but EURO vs AFCON has no comparism in entertainment in football. It is what it is. Yes...
Because its there job does mean that they will always get it right