Limited spending power but yet going for expensive flops
So those materials you fit use do more extensive research
So you no go limit yourself to the ai give you
I for do you sth but Adu don do
He get better things to do
When will the transfer window open?
E be like say na next month sha
When Tinubu steps down
Drop aza for dm. Really appreciate sir
Shey adu wa Kerr nii?
Make una leave prince now
I no talk say make una follow me now
He dey sp this one too nah馃榿馃榿
Naso you got send person go prison werey omo
Well I like him he no too Dey engage for football matter
Walai just smile and move
Nice guy tbh until you provoke him sha
He savaged that day eh
This million wey sporty wan pay me. I'm going to share it with all my guys here.
Washerey idan
Washington DC nile re
This rubbish never tires una?
Tevez aguero Balotelli Yaya toure Nasri 馃敟馃敟馃敟
You can鈥檛 relate to what you don鈥檛 have now
Were just dey copy you forget to copy pic too
See as this guy resemble Bum Stergen
Were just dey copy you forget to copy pic too
Give him a taste of his own medicine
My guy from go days
This one don't start story Wey dem no ask
This Daniel beat dey spiritual sha
That bald boy is still dead?
You dey hear from kiddo?
E wan make me fall in love