That champions league now no be say them wan go win amMake we no lie it's not easy to perform well no come still win anythingEven if them no enter, force them do their profile 馃槀All the people I know na girls, and them go register and them no go ever enter the app again 馃ゲ馃ゲ馃ゲSo man u don turn small team ?Wetin una de congratulate abeg?E must oo cox I dun invest everything sir. Even emotions dey sirI don already de price land for ogun stateThey better do if not I go naked swear for uAbi na as per say na me get am 馃槀馃槀馃槀Make this Amstel (according to Ojil) Sha do well at the end