This guy wants to kill himself with body pains
Man delivered the goods everywhere he went
A man that isn't talked about enough
Werey use dot spoil person hard work
Why do you showcase your stupidity for this group?
Soul eater wey eat souleat cuteness join
Make everybody go sleep
Which kain wickedness be this
If sapa dey holds you, why do you go to sleep?
Ọmọpésin no fit get early class again?
U no go dey awake hustle wetin u go chop before u go class?
I'll be there and I will win
You'll be shocked
Ibk st of all what's Antony doing here?
Everybody just dey drop aza wey dem no ask for
Loan deal ? Dortmund sabi milk this club eh. 😖
americans and British little difference
Dem say Bohely no fit remove money from Chelsea till years my guy con dey find youngsters he go use cash out later.
Na business this one dey do
He go soon dey find gain
He go still cash out from all those boys wey him dey buy
Nobody dey spoil him career if you good you good
If you good you might struggle but you will later come through
You no dey rest?
Fi you don copy and paste
He is a winner for sure if them wan sack make them put better person Sha
Dem go use Poch replace this one
And some United fans stand Dey gba say this man deserve sacking
God forgive all these people eh
Where does your own football knowledge carry you?
And if you are mumu you suppose let everybody know here ?
You be one of the mumus wey want that man out