Un marked you mean?
Next season make nobody try o
Guy typo wan kill me unmarked jare
Ibk Na.juju
🚨 JUST IN
Thomas Tuchel is the leading contender to be the next Manchester United manager as they look to replace Erik ten Hag. #MUFC [@SportsPeteO]
Way too disrespected
Cucu don secure his position loan chilwell back to Leicester City next season
I told them
They thought i was mad
This message was delete
Sly
No drag our legends o
If una want make mudryk shine una need overlapping FB or you bench mudryk Sha
You ad
Person wey we suppose sell to Ipswi
Overlapping una
You told them? 👀
Fuck Mudryk
Kini
E never serious
I’m satisfied with Jacko
Cucu?
You weren’t here
E wan tiff your glory 😹😹😹
So na only beejay say make dem carry cucu over shitwell
I dey fight for my life that da
I don talk this thing tire
Shitwell una
Make Cucu dey do your job for you. WC winner isonu
That guy should leave mehn
Leave Gbenga
My Leader. Gallagher
We go burn stadium if them sell this guy
Just to accomodate a foreigner
We can still do it
JWP
God abeg
Conor Gallagher's first half by numbers vs. West H