Make he just support Assnal abeg💀
Werey say make Arsenal pity him
Oloriburuku omo
The guy nah werey💀
Make sporty increase the odds to odds bayen
Dey play
Na Una go win, odds are in your Favour
Saliba, rice and saka get injury
Rashford and Martinez are back for you guys
Omo
Which kind lie be this
Arsenal wan whine us
These guys go still play
Where u see am
Tag kayode
Binance pp no dey again o.. Dem dey regulate Bdc now o
Just try and error
We call it try catch exception in programming..
Just that. These ones no dey catch anything
When Naira dey gain, Dollar dey gain 😅
American wonder economics
Una dey mad
Wait
Serious?
Na scam
You'd hear gist about ASUU strike and how education is working now
Even if them get only one leg
Them must play
Fear not brethren
You be rat