Cole Palmer : A Freewrite

Words
133
Reading
1 min
Listen
Play
2y

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri.webp
Palmer too good
  Ice cold Palmerrrr
  Gallagher, fairs
  Cole Palmer tho
  Palmer just dey do doings
  Palmer from RW just feels right
  Guy
  Poch just dey wake up
  Another ?
  Na fool
  This is not about poch
  Palmer Abeg
  Caicedo balling without Enzo
  Not new
  Galladawg my gee
  I don’t even care about Europe but I need that Golden boot
  Chelsea will cook next season
  You no fit pass that ball?
 
  Una too gas abeg
  See badiashile wey una dey curse been doing well
  See madueke
 
  Na the curse make him do well
  Palmer oya penalties abeg
  A mail
  Is Enzo the problem after all
  I swear
 
  West h with har football
  See as Midfield solid
  Maybe
  Bro 🔥
  Gallagher just needs to work on his final rd passing
  Madueke sha
  I swear