Starting Seven : A Freewrite

Words
236
Reading
2 min
Listen
Play
2y

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri-1.webp

Pep sha 馃樄
Why did u even start kovacic in the first placeNow wey akanji don dey Rasmus and amad dey readThe only thing be say make them no allow city score 1How va who dey watch ?

Haaland dey ghost as always ?The whole fucking club has missed himThe guy dey coordinate that back ehnnAwb please be aware of doku passes inside the box oAwb Doku too dey get space oDoku self no wan dribble bissaka againNa make awb dey clear out the passingMake the man go rest for today Abeg.

Match wey don go already.

United winning this one, trust meAt 65 mins if goal never drop for city e go enter gear 16Just go find Hollandia Youghurt drinkHe get teams wey Pep fit do comeback on their head, United no dey part of themWe are winning this game today locopianoLeave am, he no wan believeMy Guy, go buy Hollandia Youghurt drinkMake I kuku buy am see if I go calmsNo let am rise.

Pep no fit do comeback on United.Una go just faint.

Nothing go sup, I mean nothing.

Pep no dey do comeback on United, when no be 1 goal marginUna wan dey do hero ball abi wetinMake we score one more oooSomeone is about to hammer!Walker dey gba for this match
Rashford suppose dey chop am wellDull footballer.

Shoot, he'd rather pass.
Pass, he'd rather shootYeah but he would be subbed.

Starting Seven : A Freewrite | Ecency