Heavy Supply : A Freewrite

Words
263
Reading
2 min
Listen
Play
2y

image.png

If u diamond hands u might cry ๐Ÿ˜‚
How much is a land in lekki?
Something wey I dey sell as I see am
โœŠ๐Ÿ’Ž nothing person fit tell me
If you be newbie no listen to this guy
No even follow this wan way
Under sectionof the constitution of the federal Republic of Mania, you're hereby charged $ for barking..... Send it to this Ton wallet

Wait make I copy and paste am
Overthousand holders...I greet una ooo
Abeg, se na only me MTN dey show pepper?
Dust dey become lambo oo
I go still buy three Amala and one goat meat
Make Bybit no do wetin then do us for Notcoin oo ๐Ÿ˜‚

But low key I want them to repeat the mistake sha ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜†

Make the compensation loud ๐Ÿ“ข๐Ÿ”Š
If this the supply den wahala ti wa
We go still see some Nigerian wey go do mistake transfer to okx exchange
If na you be admin if na me we go know
I dey always feel ur vibe aswear ๐Ÿ˜€
Send money forbottles
Make I send my wallet? I go use the money buy coke
What's your own name ?
Where them talk say na b them won add ?
You guys no get head to think, na soso copy and paste
Anyone wants to sell ZORA eth??
omo, the way dog go dump if them list am ehh...Almost every exchange dey list am
Habafor gb fo one year ๐Ÿ™„
You can finish it before that time sha
So no be any yr
Oh very fast deposit
Working like mad

Heavy Supply : A Freewrite | Ecency