Clean Season : A Freewrite

Words
152
Reading
1 min
Listen
Play
2y

image.png

If na that one , make we talk about fabregas and Giroud. Make we talk about SarriSo why United no go play with NICE?Shebi I send am here Dem say na weedOmo..

Arsenal deserved this season's EPL title i no go lieFor everything wey de this season their players de always de like 3 or 4 inside 馃槀This sha says a lot how Arsenal needs to review their font 馃挴They deserve everything this seasonIf na me.

Any time wey we de top league i go call am for phone tell am DADDY I BEG.. I TAKE GOD BEG YOU 馃槀Chelsea should Buy Wakins and leave Osimhen..

What is this ahPerson wey he suppose go beg lowkeyU de even stand 馃槀馃槀 You know that native Yoruba greeting?I go begin for entrance of the stadium de lie down for ground 馃槀馃槀馃槀Na the way e dey always chant davido name arteta suppose dey do 馃槀馃槀馃槀馃槀

Clean Season : A Freewrite | Ecency