You dey fry the wrong thing
For this country nothing we don't ever go up doesn't come down before.
That's why no one will pay workers more than k ️️ ️️️️️️️️️ ️️ ️️ ️️ ️️ .Some states aren't even paying ,
Oga you dey one side
Of possible go meet Palmer
Of possible
You fry English join
How does it affect the poor man?
All these on paper policies that does absolutely nothing to cushion the effect of the hardship
Reducing multiple taxes affect poor man sir
Them dey come here dey talk say we wan trend
Like how I'd go to market and I'll see the effect
Omo he is funny. Nobody wey the thing no touch
more years to be a fool forever
That's why I said the major problem at hand is food inflation and the fastest way to curb it is opening the borders
If you continue like this before you go don't run mad dey lick Mick
I don't need English. Just clear cut examples that anyone here aside you can attest to the effect of these so-called tax reduction
Food inflation wan kill everybody. Infact na wetin go kill una be this.
We see as subsidy dey affect poor mandollar floating dey affect poor man electric taxes dey affect poor man removal of tertiary institution subsidy affected the poor man instantly