With Sancho they can win PSG and even Real Madrid.... Arsenal na small boys for them with SanchoNa community township cup una go play ooo...kano pillars no b una mate for nowE go pray make Dortmund permanent him dealAs for Chelsea we would be playing against Kano Pillars at CAS championship 馃ゲIt's not my fault sir, e no pass wetin that club fit doSancho is coming backLoL
Dey fit struggle with those clubs and end last"The First English player to...... "Na last they go soon end for the group sirEhen.. Manchester should be able to play draw with them like they did with GalatasarayThis one sounds like Od茅 sometimes 馃槀Do you know a club called Mode BK?Make I no laugh... Go and play your apoal Nicosia.