Even Mou wey be legend nova crase reach extent of embarrassing his employers
He always talk when he leaves the job but not on the jobMany na. 5 too small.
Whether he understand wetin be teach club lesson, I nor know sef. He go just jump dey ask question.馃檪The divert u divert, na the one u follow am do o just make the conversation no end but he go say na u divert 馃槀He always divert to where u no fit ever understand 馃槀
At the end, he will say na u divertI swear now i understand why it's always hard to have conversations or discussion with this Oge guyNo be card but the reason he is leaving Barca, Arteta no fit behave that insane