But i no gree
I don't block him papa
Nah.. I suppose don reach years here or so
Let the tech boys explain to you if they care about you .
Na evening clowns convos go resume
Wait your turn.
You go tag me when dem start ?
I pay nowI pay the rest when tap swap pay me
Second wife. I don't make plans already
Nobi you wan use pi do wedding that year
Na pi money e use start him data business
Pi wey not even give money to buy ordinary pie.
Wetin Togbano dey do like this?.😹
Na FairMoney give that one. They were just fair enough.
Different coin don come and go pi still never launch
Bellingh won La Liga player of the season?
Back to back league player of the season.
While your youngsters are still stuck in the Golden Boy glory we have moved on the bigger things
Those wey dey buy still dey hold
not officially launched yet
Henceforth I now wish to be known and addressed as Adu BTC. Please update your records
Ikr
I dey tell me don sell my own
I no fit wait till dem launch
I sure say e no Sabi wetin hoax mean. E just dey sp stickers dey go
People that are eager to kiss their money bye🫡
But Mudryk dey go on loan next season
We no send any of our expensive players on loan na
There are some te that buy player m and send them out on loan
Will Still will still coach I guess
I don't forget this one na still our player
But Will Still still be the coach of Reims?
I guess not.