Exactly and when he even start playing inversion role.
Make u go check the last time Ben white was played in any England game then check the nonsense he said about why Southgate no use Ben white again 馃ぃ馃ぃHow many time white even invert enter middleSo saka wey dey enter middle some times also
It is safe to say saka na IRW 馃ぃ馃ぃ馃ぃ馃ぃSee ehn, I wonder if that guy thinks before he talks sometimes
Cos I don laugh tire for here
He said Southgate no use am again cos of say he dey play inverted role for club 馃ぃ馃ぃThat brother that he added, I go ask the person how he take Sabi Wamuonso 馃槀The inversion role na even for 2 or 3 matches and not like e play am the way zini dey play am
E no play am for full match self...I don tell am say if he dey talk jatijati for other groups wey no Sabi anything, make he no carry that nonsense come here