Ororo don collect highest goal scorer
35 goals 11 assistE no fit leave am for those small boysIs that suppose to be joke . Person wey don sit down collect 2 trophies 🏆 for 2 seasonMake dem play am for tel aviv.. I wan check somethingThis is what we call consistency... After, person go open mouth waaaa talk say Saka no be big game player.. 🙄🙄Better than stainless plate in my books 😀@~Lowkey I thought Wamuonso been dey tell u say make u ask Belgian national team where Trossard dey play 😂Where carrasco dey ball now selfNa true but all these things, owners knows about it and they are one way or the other prepared for it
Either the bigger one goes to the bigger competition or both goesI don talk am for up alreadyCity can decide to make City groups no the shot taker of Girona so that both teams can go to UCL or City goes while Girona dropsTo more clarify it, Todd Borehole company can decide to be the shot taker at Chelsea while Borehole retains personal ownership of StrasbourgThis way, both team dey go same competitionSo, they know
Until they decide how they wan play their cards, we keep our fingers crossedHe knew he was wrong that day.
Na pride no let am admit.