Awon eyele kan Don forget how e take start ni
The only thing wey I fit press as I dey do na bwess boss
When una later know say na ML be pi black market una eye go clear
You know that guy wey ne himself UP millionaire ?
Lol, I doubt if e still dey here
E dey one place dey hawk pi now
You know one guy , Crypto Jonah ?
That chieftaincy role for Ogbomosho. You must obtain bai
Na ilorin people fit do this kind thing
So e sale e $k per pi for # per
Sapa won't make you sleep
Na now you go know say fight against poverty tough pass biafra war
You go need to show workings
Send me k make I first use that one chop this morning
Later u go continue with the lecture biko
My app stopped working
Na only advice dey wey I fit send
You no go see better ssung for this ount unless you want do Infinix and techno
Buy ssung infinix and others na shit
Go buy ssung A series馃榿馃榿馃榿馃榿馃榿
Depends on the A series self
Wetin be the price range?
U will still see A series of k wey make sense small
Na the werey wey sc I ble
Play the new OSUPA song 馃幍
Na here I go sell my own Pi I will not tell you the exchange