Qudus I fit agree, Biassaka, how bros na, Oya u mentioned players, What about the rest na, Press well, when you finish, cut naira own for me. I just dey look that day
But Some Arsenal fans think say I be opponent fans in disguise
I will take the malu title for now.. it's coming from a place of pain
Na Man U make Bissaka look poor then.
Ehn. You have better positions
I explain to baba just de cap cap...i know how many times we drop points this season wey arsenal no win
Me pained ke
E be like say u nova know weytin dey xup
The issue is scoring, that's why the boy talks of Saka. Most Arsenal fans demanded for a striker, so the boy ain't saying anything nu.
My addition was jus gimme Grealish in Jan, the small boy still dey talk of a faded Martinelli. The boy need upgrade sef, he dey learn.
Then I go beg u, shey Atletico dey lead for d live match now.
See face ur match with them. This is not Zidane's Madrid, that u can just relax.
It wud be easier for Arsenal with PSV, than u with Atletico. Face that please!
Stop looking ahead as if Real Madrid is facing one Club Brugge or Fc Porto in the Rd of .