The New Pattern : A Freewrite

Words
246
Reading
2 min
Listen
Play
2y

They want to force them to know the book. When I see my boys winning lowkey, you fit make we bet lowkey oooo. Your club no go top me if you're ready let me know. I put Man U for the discussion. Shabi you said you go win, and I said you no even dey top. Why I go fear bet? Betting must be fair. If you say I no go dey top, then your club must be the top. Abi your club dey play for Bundesliga?

Shabi e sure for you say you go win league. Na league you even wan win. And I brought out a fair bet. Bet wey no concern your club no go pain you. Put your club for the conversation beside una buy Yorobucci and Zikiru. Why you de fear person wey never sign anything? Madueke dun dey turn nuisance, fighting for PK. Una good morning and happy new month. Iye, Fulh bidding for McTominay too? Exactly what I needed them to have: "plan."

It won't be okay if La Liga and El Clasico become boring. The Mbappe effect is simply terrifying. They are doing their best to keep up. Dani Olmo is a good one. The funniest thing be say this one think say Arsenal wan win UCL. He go wait tire. If them give x sef he for accept fast. Make we first feel England pattern of play make he cry small. All these players and their lies
FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri.webp

The New Pattern : A Freewrite | Ecency