I saw this news I just shake my head...Barca de crisis pass the way we even think
sincerely bro.. they need to sell that club
If no be madness, u dey ask for swap deal for Rodri with Gundogan from a te u are yet to pay finish
Deco na fool o
U wan buy gbese?
๐๐๐๐ he wan try afose nii
omo ๐๐
Lol ๐
Club wey de always struggle to register player
Seriously, the guy approach dey funny me
Naso he dey threaten Niico
She deco is that stupid ni
No need for Legal actions sha.. Just take Yal ๐๐
Olmo isn't registered yet tho
Yes na
Reason they need gundogan to go bdat.
Na why them come dey approach city as if na Arsenal them dey approach?
Even Chelsea wey don turn bend down and select, them no fit approach them like that
What is this again ๐๐
From a betting addiction rehabilitation club ๐๐
Unu congrats
Deco is bold o. But bold isn't d right word, dis type is d shekpe type.
Man City's best player& u r nt coming with a similar player sef
๐๐๐ deco is bold and dumb
All these news wey una dey always forward from WhatsApp sef
Thank u