Una no like truth o. The big cake is government but where e start from? This no be today's matter. Most of the things which you dey put on citizens' head that can be curbed to a very large extent by the govt. When it comes to individual behavior each person is solely responsible for their behavior. A lot of things dey wrong for this country starting with us no matter how you wan see.
Goat wey you allow dey chop corn for your compound daily wey you no correct the day you go try correct e go hard. Na how citizens and government matter be na him be this. Nah we are responsible for both ourselves and others. We must not shy away from this.
It is just like you a leader of a group failed to put down the necessary guide your followers will follow and you expect the followers to use their sense. No na. Lol.
I can only teach you on what to do. I can't force it into you. Shey you know? Normal na. Baba forget say e suppose dey on the side of people wey dey protest against this protest. I know you can't force it on me. But the teaching how many dey actually teach? U don ask this question? And this still goes down to individual...