Na Weere boy
He no even gt money to buy small share
Omo
Tosin go make sense for free transfer o
Tosin what??
Adara something something?
Yes
Omo why na
Definitely
Adarabioyo of Fulham
Young, energetic, has a football brain, knows his way up and down the pitch
A little coaching and he'll be a solid addition
His injury record nko
We need starter or people wey wan Compete
Rest jare
Naso una dey talk everytime
Lol
Let's give our own a chance
U wan go spend another m on one overhyped yeye defender abi
We need to improve on our management of players, our injury record is appalling
If the boy good as u talk am
He no go bad for fee with -k salary
And Mk he ready to be injury and to compete.
He will definitely gt his chance , if he his solid
@
Of course, we should not be offering astronomical wages anymore
Sure
Trey go watch United vs Arsenal game ?