: A Freewrite

Words
227
Reading
2 min
Listen
Play
2y

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri.webp

The reply
You dey enjoy am? Me I don comot oh, maybe midnight
I just see wetin una go do Assnal and I appreciate you
Calamities
Oya now
Ara Araujo ma ma jo ni
-A blind man
I just dey hoof ball because of the network
I see am
I no Dey hoof ball
See now, dem don use your sound locate you.
Doggonaut- Woof Woof, dem com help you Tush am to Hoof Hoof
Na why I no dey like play without good network, I no dey enjoy am, but Shelby dey enjoy am because e go dey hoof am well
🚨🔵 Pochettino: “In one week we will know if I will stay as Chelsea manager”.
“It’s not my decision because if the owners are thinking to change. For sure, in one week we will know”.
“It’s not affecting me. Is it affecting the people working with us? I think yes because, in the end, you can kill the rumour and sack me, and that’s not a problem. It happens in lots of clubs”.
Poch to stay button abeg
Emotional blackmail
Give him one more season
Walai
He don dey talk too much
If he does not talk now they will say he has no aura
My women are doing it
Champions league next
You thinking of Arsenal
Alainikan shey ti nfari aja
Them adamu people

: A Freewrite | Ecency