May we not be like Arsenal, (Aamin)
But shebi arsenal win uefa INTERTOTO CUP FOR
U know wetin kill that club be say when th dey hot them no dey use am well
Arsenal was a deadly team back then but they are not serious
Man u was deadly and we use our opportunities well
Na why we dey gara today
Chelsea use am well na why them dey smile today
Them they okay with playing beautiful football
Liv use am well na why them dey smile today
Person wey be say since he enta final then for UCL, dey just dey gba up and down
Na that one go put champions league for museum
See Mancity of yesterday get something to brag with
They even said they will win last season champions league
People wey suppose go start from conference
Na u no check the museum well. INTERTOTO cup de there..na even gold one sef
Them see say we no too guide
Forest use am well😒
Na conference be our target
Some of them talk am for this group also
Them say na the worst Bayern in history they wan play
And them still collect 💔
Next season make them try go conference
Atleast make them win something
I just pity that Havertz
He sha Don win thropy before going to arsenal
Even Bayern corps go decipline arsenal
Nothing fit pain that one bro
E don achieve something
See players wey commot for arsenal
Most of them don go collect better
Till tomorrow van persie still dey visit man united
E dey grateful say e join us at that very moment
And we are grateful for his service also
Go lift ur record make I go lift my trophy
Besides I get unbeaten record too
So if them wan do conference meeting for teams wey don win champions league arsenal go dey offline.
Toh toh always Dem de knack ass na fans for here,yet Dem go still wan rub shoulders knowing fully well say Dem go suffer another defeat
Them go help nothingham forest carry the trophy come
Forest no get hand