The Real Season : A Freewrite

Words
184
Reading
1 min
Listen
Play
2y

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri-1.webp

Abeg check weda e burn for under
Fix that leaking yansh first
United is big but water de enter ref whistle every match day
See early mor mor vawulence
Wait o⁨~mb_jomex⁩ how long you been don de prepare for this war?
The only way to defeat united is to post the dages in the stadium
Hahahaha dis one na
Lake Trafford
Styles Go fix ur roof before u tag me
Toh,shebi na my mind d song just de on autoreplay
When you started it
Styles Leave

He thinks say na who start fight dey win
Omoh this on na UFO o,
Make I take cover
He been think say he don win when we de Iran de build BOMBs
Styles Make he sha no tag me as I dey like this

Na rainy season we deyI dey look for shelternot shower
Good morning my protege
All your allies fit kon release mayhem on top d one wey u de suffer at the moment o
Shower Shelter de old Trafford sha
Allies wey no dey online at the moment
He find trouble kon de run

The Real Season : A Freewrite | Ecency