One semester like dat we just report college,all of us betray with new new android phonesOmo, good old crazy days 馃槀
Ojil na our senior man for phone, the werey too like swapping ehn 馃槀
Na God just talk say that guntu no go dey jail by now dey serve sentence for wetin he no know about 馃槀I swear,my unit de request for d original certificate sef make Dem do COREN for me so Dem go add me extra 30k every month,I call o,those idiots wan frustrate me with procedures,I just leave Dem with GodThe babe add me for Facebook na as she see say me and am be friends for Facebook
I no even quick know o, make God forgive me
We comot kadpoly 2014 abi, as of 2020, the pikin na already 5 or 6 years old
The werey babe no quick tell me say Teslim na herr baby daddy, she no tell me say she Sabi Teslim o, me and her just hook up base on say we dey chat, naso me go knack amWe don nakanal like 5 times sef on different occasions na him she come dey Yan me and she take add me up for Facebook and her history with Irumu
Omo, I pack my legs run away 馃槀U no need even near una department on a norms and uno need find anybody shi shi, just go there, them go tell u procedures..cos u need pay money for bank and print remitaNa claro tell me say make I just go that our COE abi wetin them dey call am with some bucks for hand say them go find my file comot give me wetin I need
That's allThe procedures long jare, except they don change am馃槩馃槴
We know!
But one thing wey sure me die and i go repeat am again be say over fine dey purge me.