Nobody Cares : A Freewrite

Words
190
Reading
1 min
Listen
Play
2y

At this point i don鈥檛 even care about the performances anymore, Just win till end of the season. Let the owners work at the end.. Nobody cares.. Just win 馃槀How far? 馃ぃ馃ぃ

I forgot to tag this when Newcastle qualified for UCL last season 馃槀Just win and make sure Palmer gets in the action.

We must claim our two awardsSee ehn, I don star plenty nonsense wey people don talk 馃槀I don talk am, plenty talking points dey when season finishes

Plenty people go eat their words 馃槀Mr Tijani is not available at the moment..... Kindly tag him in 48 hours time sir thank you.Make I go kitchen go continue cook the vawulence first

Season go soon finish 馃槀My bro,even me way no he fan of either clubs sabi say them attack this boy tire. u just dey laugh for one corner 馃槀

No worry, u go see the wonderful vawulence I dey cook im the next three weeks

People go chop their words like noodles 馃ぃ馃槀When u come reach house, wetin go sup?

U see this end of season ehn, walai, na vawulence everywhereMake I go shit come back

Nobody Cares : A Freewrite | Ecency