Apply sense make you read well see say dem dey reduce workersnot recruiting.
First time wey journalist no sabi as he dey go for utd. Everybody just Dey cap nonsense.
Redundancies dey that club. Excess staffssee as them dey work. E show say these glazers no even sabi business.
Those Glazers abi blazers no get business brains
Twerking for AC Milan when you just signed for Madrid
Glazer boys stiffed you
So now you gotta take it out on innocent peeps
Finished club no trophy
Best club no trophy
Pep is shaking in his pants
School with Leicester. He is welcome to try with chelsea
Still don't get why dem sabi Poch sha
Te was starting to gel
I no be Chelsea fan sha
So e use style no consign me
This one just dey recycle one news.
Only one news e go recycle times
Bastard journalist
Na you get slut