Needing Young : A Freewrite

Words
325
Reading
2 min
Listen
Play
2y

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri-1.webp

Chelsea say we need young blood too o.

I go con dey follow people of uncertainty dey drag word? That na falling hand na.

THIS IS ARSENALLLL
Na wetin trophy de do una lately bdis
This is going to be a long break
😞😞see wetin being trophyless don do this guy
He don motivational elder 😀😀
Small this is Manchester United wey I talk o😭
I dey suspect to be new Liverpool coach and to be nuno.
If una know who de in charge of tapswap make una wan oo...to open na wahalaeven with VPN ⁨
Styles Tapping don stop

U no see the news?
Styles They are preparing for airdrop and market
If he did this with Leicester then let's cook at Chelsea 🔥 🔥 🔥
After we no fit link our wallet all this while
EPL no be chpionship
Premier League is not UEFA
Tapswap wey dey find liquidity
Na ala dey stop Dem from listing
Abeg someone here say he go choose Ben white over REECE Jes if both are fully fit.

Abeg wetin I fit tell
Na English I write Sir.. No come dey correct me to avoid being bald😕
Remove the English
But how can you ask me to choose two things and remove the advantage that one will have
Jes is a better footballer for me but his fitness problem is out of hand.
Biggest Joe Choose yours now and tell him your reason(s).. cox I know where this stuff won enter
Wetin una de always argue about?
Una de do meme anyhow.. U never sabi wether Chelsea go qualify for Playoffs.. U no Sabi wether Manchester united go pass group stage sef
Atleast one go play for the competition
While one go still fight for
We never can tell anything fit sup along the line
I already know what would happen
But i won't tell you.. Make Erik stay first first.. I wan check something
E don try

Needing Young : A Freewrite | Ecency