Long Deal : A Freewrite

Words
218
Reading
1 min
Listen
Play
2y

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri-1.webp

Bring anybody they say
No be una oga we roast for fA
..that ge still dey shock me
We no collect Europa for ni
He don de type for background since...na epistle go soon drop
Whenever una lose match to Crystal Palace una go read like pages of explanation how Casimero should have been made captain instead of Bruno Fernandes
Only if you know how many times I have skipped that guy epistles
How Onana should have been a Defensive midfielder instead of keeper
Una go explain tire
Make him Manchester coach first you won't be able to skip them again
⁨ go collect FA cup next season
Na wetin I see for dre
Nothing concern these ones and trophies o 🤣
They nearly won two seasons ago na
No be man u stay five years without nothing
We Sha don collect back to back now
Newcastle na next
Make person just dey waste time type wetin we no go read
Life hard ooo
Una don make ⁨~Elia.. Oge..⁩ no drop the epistle e dey type again o 😁
U steal my small boy jersey u also steal my sentence?

There's a clear difference between light and darkness.

You don't know what it is to wake up in the morning and hear that Ashley Cole is leaving Arsenal.

Long Deal : A Freewrite | Ecency