When he was on contract, was he earning above 150k?I said what I know. Nigeria banks don't pay cashier up to 500kWe dey suffer ofirstbank, moved from contract of 120kI don't know.
But I just said Nigeria banks don't pay cashier up to 500kuna too dey doubt, for my front person move from contract to fulltime and starting salary na around 370k.
This is Glassdoor o. Before you say na rubbishcashiers can be fulltime staff sirWho dey pay cashier 500k?.
That鈥檚 for full staffs not cashierwhen I saw this I realized why one banker dey laugh me 7 years ago when I told him to join tech 馃槬once you pass the thorough interview process na starting salary be thatdey doubt yourself nahSo cashier dey collect 500k?some of them are full time staff, especially firstbank and zenith peopleYou think say those cashiers na full staff? lolsome of them are full time staff, especially firstbank and zenith peopleAnd na 70 - 150 dem dey collectAt least half of the staffs are contractorsuna no know say una poor 馃ぃ馃ぃ, e shock unaits entry level fulltime staff.
Not all these contractorsMaybe them dey talk about their first salaryEntry level una. When no he oil and gassome dey even collect urgent 20k to build project 馃槴