Fitting Use : A Freewrite

Words
238
Reading
2 min
Listen
Play
2y

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri-1.webp

This guys fituse this 25 mins left score 3Them don too do us this season jareE no dey kuku play for Argentina sefOnana Lo save man utdI dey feel heat from inside my bodyMount left Chelsea

And won his first Wembley trophy

HmmmI think say e no go blow am fuuWin wey dem don confirm with 2nd goal?

Pep no dey do comeback for big team head once dey don dey lead am bu 2 goalsHe don achieve pass Chelsea this season like this 馃ぃAs e come be United again, everything just worse for amPep wey I know.

When no be Aston Villa he dey play abi na West hamWhere those United fans whey talk manioo no dey top 3 una team this season
SMH 馃槀馃ぃCasemiro no fit do Wetin he do todayThis one has been good for quite some time now@peter you started that discussion if i鈥檓 not mistaken.

You said because i鈥檓 not a United fan 馃槀Now the longest 10 mins for united fansOnana after saving so many fine ballsI will put mainoo in my top 3 regardless,that鈥檚 my choiceAwb mark this dude no dey do like odeCity wanna do a leverkusen?Onana wan give me heart attackCheck on this boy pleaseIf to say na still 2-0 now I for don dey happyOnana always trying to.

Catch instead of save do am against gala and Bayern tioMake them coach am dey tell am oEspecially for cup games