God bless him for the goods and bad
We say thank you
Na why em go stay
See anyhow e wan be make God Sha dey give us do
Who be this ?
Just pray make u and Manchester city reach FC Cup final
Make sure them win league first
If not u go still collect
Why aren't you focused on Chelsea
Chelsea is fine.. New coach every month e de easy?
We fit even sack Enzo after pre season
No try me o
Lolz so u wan talk say na because them don win league na why them free for us
All this Chelsea fans self
Even with him years contract h fit still carry like years months de go house
Oh. Pep Guardiola no tell you say him chop turkey with Jim a night before that final?
U know nothing John Snow
See eh.. Our job simple bro.. Buy coach sack buy another one sack before em sign contract.. See wetin we do De Zerbi na.. We even sack before Brighton finish sacking him.. Nothing concern us with anything else
You won't understand bro.. Just sack like six coaches in months you will understand
Very soon Todd Boehly will buy like coaches keep.. De sack them every month
Una own go long pass arsenal own
This isn't the first time we received this
Chelsea soon馃敟
Arsenal nkor
Arsenal own go reach
Na the second time you don fuck up today
not disputing it Sirjust want you to say it ne