Instead make una let me enjoy in peaceNaaa.. Same group just called Madrid Corruption 馃槀馃槀
Na why i de laughI no wan even use goal judge sef...the quality of there plays get as e be..zidane, gucho, figo. Them no de score many goals but those guys are a joy to watch regardless...this new set no b am at allNa Erik cause all this one.. Anything Crystal Palace no fit do.. Olise go do amRonaldo na u suppose understandThat time, jogobolito football was the thing na
So, entertainment plentyThen u no suppose dey Madrid and UnitedMy original club Manchester united.
My backup real Madrid
Bonus na any team wey my ororo enterReal Madrid dey use black magic nothing way you fit tell meWhen no be say I get people blood for my hand.
. Bro even this life if u follow on direction e go cast