Ur third time uno go get luck sha..na last warning u de like this
another gym specialist
U Sha wan make them dey use ur pic scam
Dey use clear camera snap maybe working boys no go use am sharp
Make wolves create their own Premier League then
Them go show them shege next season
And Dem de always win u
Oga free me danla... Make I no talk again for group
Adaeze Manchester
Na picture make me start again... Common pic just to catch cruise
No peace for the wicked
Na everything we dey see as bant for this group
Sorry daddy no be cruise ?
Who asked you?
Make the guy come play for Nigeria. Make he leave England
Like say nah maresca sign am
That akuya no get data?
If na u you go gree play for naija
But Southgate nah werey sha
Wetin Lewis dunk and Joe Gomez dey go do for euro when tomori and Braithewhite dey house?
Make Alvarez go play Conference league? 馃槖
Better than being owed salary
Dem dey owe am salary?
They would rather be owed than play at the conference league though
An ambitious player prefers to win any trophy available than being owed salary and still being unable to compete with their rivals
That鈥檚 not an ambitious player. It鈥檚 a player that has lost all hopes that would go for just any trophy.
Thank God there are references.
Lol.. time will definitely tell. Only a useless player will prefer to go to a mismanaged club, whose chance of dominating the league or winning trophies have drastically reduced, yet be owed his weekly wages
At the end of the day, players play for money.
Wetin you dey type dey delete since
See irony.
Isn鈥檛 the conference league team the mismanaged team?