Martinez is really key to how we play from the backManutd even if eth go
Sign defenders oThey want eth to play from the back with Evans ? 馃ぃEven poch wey suffer injuries feel amI no even come sabi again...
Media dey talk another thing.
Him presser dey mean another thing.You鈥檒l need to catch up
I鈥檓 already thereHe dey see the rubbish with england naLike this na Portugal I wan watch for eurosChelshit and Assnal fans don鈥檛 know what the best feeling is.This man sabi everything 馃ぃ
Naa you go push manager , na you go still criticize
Leave my bald head alone 馃コ馃槀Building future leaders and being second best is enough i guess 馃槶馃Ineos do me a big favour and replace varane and sign a solid backup for MartinezTen Hag 2 trophies since Pendu left btwRonaldo fans go dey use am taking say na this na thatSnuck in Arsenal with their friendly matchWe go sign backup for am then varane replacement
Maguire or lindelof would stayIf ineos does this then sign LB
Omo our season for backline go sweet