Asari Duke
@phionaTv Host and Radio Presenter, Trybe Tv Girl
Resource Credits
Available
Used
How my bestfriend almost kill me becoz sey i no date am, pigin contest by @ogoowinner (TRUE LIFE STORY)
calabar town photo credit dis one hapen wen i dey skul for manchester. i get one guy padi like dat wey we dey always do tins togeda. dis guy dey frequent my crib and mesef dey go him haus. on day like
