My pipu, my pipu how your body, and how everything dey take be?
Una good morning, as we know say today na another work day wey hustle go start after una don jollificate for weekend, well na plenty plenty favor go circulate am.
@NAIJAPIDGIN dey wish all of una a stress- free week, Amen.
Source
The mata wey dey bubble for naija like this be the election wey dey come up 2019. Political parties don dey file everything wey possible for dem, say make dem sha win the election wey dey come. Wetin I no come understand be say, se na dem go decide who wan enter abi na we wey get PVC go decide who wan reach the seat of power
Reasons wey we suppose don get PVC
As we all know say this PVC na one kain voters card wey be say na permanent, as it don be, the card dey resistance to water, and you fit use am for any kain election wey the happen for country.
So @naijapidgin dey beg una say, if you neva get your PVC, try everything wey you fit do to get one before 2019.
Make una no sell ur vote, and avoid all victims wey dey the voting process
Na @horlaide drop this one for
@naijapidgin blog.
Please follow our trail via
Or delegate SP to @naijapidgin.
We are naijapidgin community with a mission to 'Promote and get the fast growing Nigerian community on this network fully engaged in a language they cherish passionately. As well as help minnows
Join our discord severs for fun, interactions and voice shows VIA
We broadcast both in English and pidgin live on discord channels.
You ought no to miss any of our programs.
TEAM:
The brain behind the running of this great platform remains the wonderful and dedicated personality, one who truly gives their time and best for Nigerians on the blockchain...
@ogoowinner
@zizymena|
@oliverwilliams|
@horlaide|
@mittymartz|
@nmalove|
@preciousimo|
@rosyblessing|
Avatar designed by @mittymartz