Dey accept Change for life

Words
325
Reading
2 min
Listen
Play
8y

My pipo, i dey hail una today wey be another Saturday; i hope say our flexing don start from yesterday wey be TGIF, as the year som dey end i pray say we go dey meet our desires.
IMG-20181110-WA0005.jpg
Source

One of the constant thing we dey we life na change but also one of the hardest things for we human being to dey do na alos "Change". This na becos every body dey always reason say dem dey alright as dem dey, so anything wey go comot dem from that way dey always be like work.

But we come also know say fro us to progress for lifen levels must change and when level dey change, many things dey change with am; sometimes, even the people wey dey around you sef go change.
But today i go like yarn say as we live, make we begin dey enjoy the thkngs wey dey now and make we dey focus on the future and learn from the past buh we no go let that one hold us down. So make we dey accept change as we dey progress for this life.
Na your boy preciousimo@preciousimo knack una this one
Na we be naija pidgin
Na Spirit of Naija!!
Na we be Naija!!!


Footnote

If you would like to support us,
Please follow our curation trail Or delegate SP to naijapidgin@naijapidgin account.

We are naijapidgin community with a mission to promote and get the fast growing Nigerian community on this network fully engaged in a language they cherish passionately. As well as help minnows


Join our discord server for fun, interactions and voice shows here
We broadcast both in English and pidgin live on discord channels.

On discord we have the following shows and lectures:

  • Real-Life Talk with preciousimo@preciousimo
    [Tuesdays by 8pm]
  • Lectures on Block chain, Steemit and Cryptocurrencies [Wednesdays by 6pm]
  • Relationship talk with rosyblessing@rosyblessing [Thursdays by 8pm]
  • Variety night show with itoroarchibong@itoroarchibong and imbigdee@imbigdee. [Sundays by 5:30pm]
  • Special Hotseat [Sundays 8pm]
    Dont miss it

Naijapidgin Team:
The brain behind the running of this great platform remains the wonderful and dedicated personality, one who truly gives their time and best for Nigerians on the blockchain:
ogoowinner@ogoowinner
zizymena@zizymena
oliverwilliams@oliverwilliams
horlaide@horlaide
mittymartz@mittymartz
nmalove@nmalove
preciousimo@preciousimo
rosyblessing@rosyblessing

Na mittymartz@mittymartz design this avatar

Dey accept Change for life | Ecency