Chelsea fans get problem 馃ぃ
I don't just know what's up with this player
They don start make mouth/complain
Cos of last season's miraculous performances against City, they don dey call themselves city rivals 馃槀
Wetin the. Do again bayii
How
We can鈥檛 go forward with that guy
Getat
Na free header na
He don enter o 馃槀
He has entered
Na Extra time ba?
I think say na everybody sabi hIm matter
Nope
Pep sha 馃槀 He just put Power Bike
Oh!
Man U can breathe well now
E shock you 馃槀馃槀
Yeah actually
Nah, pellistri was flatfooted there.. a defender would have done better
Pep is actually experimenting with this match. Werey coach.
Pellistri be dey fall already
Pk straight
Not experimenting per say
Them big boys come cp late
Make I dey watch d guy closely 馃槀馃槀馃槀
He still use some of those big boys..
Doku, Ederson, Akanji.
I believe he鈥檚 trying to see how things will be with his pick.
Forgetting tickets fit cut.
馃槀馃槀馃槀馃槀馃槀
This ur last statement says it all 馃槀馃槀馃槀
Definitely
Bruno don lose this PK
No run o
Even commentator say e no sure if he don see Evans take pk for e entire career
They told Akanji to roof it say Onana short馃樄馃樄馃樄
It was nice watching the community cup
Why I go run
Never
Why u come dey run for there
Make ten haag come play
The PK dey interesting sha.
Heiiiii God
Old taker don send us home