This content got low rating by people.

In The Past Years : A Freewrite

Words
303
Reading
2 min
Listen
Play
2y

He come dey say them no much
with the way he moves and support arsenal. that man suppose be like or ..

no wonder this ucl thing dey vex
Na him kill them?

Hahahahaha 馃槄
imagine years old and you never see your te lift UCL
It's too early for this

No dey behave like who no like humanity
Stop it na
The guy de sleep and wake with Wawulence
Na why he nova gree age, talk more of dying
no vex club nomad. if I may ask, how old are you and wetin turn you to who no get permanent club. you experience too many heartache?
Thank you 馃挌
nah only me no deserve thank you abi馃槨馃槨馃槨
They man that was favored by Casimero.. Thank you brother mine
abeg, wetin saka and odegaard dey do for balon d'or top and Salah no dey?
May ur days be long on earth mazi container

Happy birthday . More years to come in good health and prosperity. More funds in your account
fuck you

Oh my guy of my guys. Thank you 馃挭
Walahi.. U be werey

nah me go put woman breast for WhatsApp background when I no be AJ
moreover, I no like breast wey no dey proportionate

Na only Bum Bum u de put?
Ok i understand
as today be your birthday, no be to order you one escort from codedruns.com?

U dey crase
I enter the void and I emptied my mind 馃ス
I pray he sees his club win their first UCL in the next years sha. no one deserves such pain
I agree
See u, that guy dey plan stay till end of time o
and picked up a betting addict club.. you really want peace of mind so?
e no possible. Ogun aiku no dey work again
Getat

In The Past Years : A Freewrite | Ecency