This was us months ago, don't worry, you'd get used to it
Hence why is still our GOAT
I never dey this group reach week I don Sabi the format
We argued for a whole hours
You and her ?
Where no be football
Almost the whole group
Giving what she actually wanted in a platter
Omo
The thing be say one guy go come see as she dey run giveaway
The guy go come dey tempted to DM her and maybe ask for a favour
Normal thing is to ignore the text
The day the guy says something about you. You don't like you resort to sending pictures of him In your DM just to embarrass him
Rinse and repeat
Na why most of the guys here dey pet her
Them full her DM
Funny how Adamu was on her side that day sef
Na wan die put, be like Bode was on her side too, Sly sef
Ameenu I see you 🫠🫠🫠
Ended with hugs, kisses and others finding a coping mechanism
I legit saw everything and was like
This one dey act like yrs old
No reasoning and thinking
Guy you be idiot